Have you ever wondered d kind of prayer wey two brodas wey dey
do different work go dey pray?
Imagine say one of dem dey work 4 govt office n he dey board bus go work, n d oda one dey sell gala 4
road...
-.1ST BRODA: God abeg make d road free, so dat i go fit go work
early o..
-2ND BRODA: ..God no mind my useless broda o, make go-slow n
hold-up dey, so dat i go fit sell my gala o.
..na who God wan answer im prayer nw????
hmmm oro re
ReplyDelete